album cover
Philo
1
Afro-Beat
Philo was released on April 3, 2026 by Q.Lan as a part of the album Philo - Single
album cover
Release DateApril 3, 2026
LabelQ.Lan
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Q.Lan
Q.Lan
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OLANASE QUDUS AYOBAMI
OLANASE QUDUS AYOBAMI
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
WoneBoy
WoneBoy
Producer
Wiss
Wiss
Mastering Engineer

Lyrics

Somebody call my philo
Make we go jaiye just follow my lead o
Shey you ready holla me oo
Plenty money boku for my jean o
If she Dey Fuck up move unto the next
My brother see who you wan Dey impress
Vanessa koba mi seh I no fit Dey think
I no go relent
I want to jaye jaye jaye jaye jaye jaye o
Wey my mutumina kalo party party
Party party party party o
Ah we up we up we up oh my philo
Ah We up we up we up is okay o
Ah we up we up we up oh my philo
Ah We up we up we up
Why u wan Dey do me like daaat
I be think say you got my back oh my
Why u wan Dey play me like match
My orente my baby na cocaina
Send me the bills omo me I go pay o
Moma korin fun e Wasiu ayinde o
Dem no fit put assunder ah
No retreat no surrrender ah Koma lobe o
My baby Dey shack me like overdose
Touch on your knees and toes
Play me your ringing tone
I want to pray for you keep your eyes close
I want to jaye jaye jaye jaye jaye jaye o
Wey my mutumina kalo party party
Party party party party o
Kama papapa supe o
Ah we up we up we up oh my philo
Ah We up we up we up is okay
Ah we up we up we up oh my philo
Ah We up we up we up is okay
Ah we up we up we up oh my philo
Ah We up we up we up
Why u wan Dey do me like dat
I be think say you got my back oh my
Why u wan Dey play me like match
My orente my baby na cocaina
Written by: OLANASE QUDUS AYOBAMI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...