album cover
Steeze
131
Afro-Beat
Steeze was released on April 8, 2026 by Trap Records Entertainment as a part of the album Steeze - Single
album cover
Release DateApril 8, 2026
LabelTrap Records Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kadoon Karen Bem
Kadoon Karen Bem
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kadoon Karen Bem
Kadoon Karen Bem
Composer
Fortune Kingsley Ukeme
Fortune Kingsley Ukeme
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Elijah Godwin Smith
Elijah Godwin Smith
Producer

Lyrics

Fine boy no dey entice me
Shey na pounds wey you get or na dollars?
No dey try whine me
You go chin chin chin
Make you sure working or you fall out
Fall out
You say you like me but I like money you know
I be fine girl no spoil my show
If you no do come carry your load
I no get love for stingy man
You like me but I like money you know
If you no do come carry your load
I no get love for stingy man
I get steeze, I get fever
I want to do bad things on the yatch
I get steeze, I get fever
I'm the boss, I'm the diva
Callam, money changer
Make I roll my
Show me say you
Oga callam, money changer
Make I roll my
Show me say you
You say you like me but I like money you know
I be fine girl no spoil my show
If you no do come carry your load
I no get love for stingy man
You like me but I like money you know
If you no do come carry your load
I no get love for stingy man
I get steeze, I get fever
I want to do bad things on the yatch
I get steeze, I get fever
I'm the boss, I'm the diva
I get steeze, I get fever
I'm the boss, I'm the queen, I'm the diva
I want to do bad things on the yatch
I want to go holiday for Ibiza
I get sneeze, I get fever
I'm the boss, I'm the queen, I'm the diva
I want to do bad things on the yatch
I wanna go holiday for Ibiza
Written by: Fortune Kingsley Ukeme, Kadoon Karen Bem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...