album cover
Lavida
Afro-Pop
Lavida was released on April 2, 2026 by Songdis Ltd as a part of the album FAMILY GUY - EP
album cover
Release DateApril 2, 2026
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jehiz
Jehiz
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Okhiria
Joseph Okhiria
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jehiz
Jehiz
Producer

Lyrics

My plan before
Na to drop song way I for speak only English
Benin boy like me
Who I wan please
Way don feed me
Epa domo
Na old age I take come
Pikin way wan crawl
Suppose know say
him go
sit down
Dem no dey tell person
You go learn lesson
When your time don come
Na you dey find 1k
Make you for no pay
Cuz e reach to dash
Lavida loca
no be
for old taker
way use 8 years
bounce back
No doubt grace
If I dey lie
Tell baba make him run magic
Owu go blow you
Re blow you
Turn you to
 if na that year
way I dey hot
You way get mind go chop
Strongman babe ( e go kill you na)
Toto way tight
Toto way wide
No be by age ( E go shock you na )
You no dey wet you be OS
No suck breast you be OS
We no dey Kiss you be OS
But you dey find Naira Useless
No go fight
who pass you
Because say you grab
Or you fat
Coti go hold you
Arrest you
Show you say
big man No be bybody size
Epa domo na old age I take come
Table go turn
table go turn
Na for does
way get updated
If feel say life get manual
Go ask who write d book
Every page
with e Problem
As you dey solve
Life they bring them
Written by: Joseph Okhiria
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...