album cover
Comot For Road
album cover
Comot For Road was released on February 23, 2024 by EdThePlayer as a part of the album Breakthrough - EP
ReleasedFebruary 23, 2024
LabelEdThePlayer
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

EdThePlayer yeah yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
E don done oh
I no know who put veil for my face oh remove am
Say I go do my own dem no see am
Say I go put effort I no reach am
Ehehehehohohah
No be say dem waka pass me I never make am
Free show dem call I deliver
I perform my song dem dey feel am
Ahah Omo see wahala
For the status
I type proclamations
I connect to Jesus
Dey beg am for scissors, ahahah
Make I cut off
The problems e surplus
The people wey curse us
Wahala for their domot
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross oh
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross oh
Comot for road
Comot for road
Comot for road (kurombe kurombe)
Comot for road
Comot for road
Comot for road
Comot for road (gbefun joor)
Comot for road
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross
Looku looku
Looku looku
Looku looku (kurombe kurombe)
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku (gbefun joor)
Looku looku (make you looku two sides before you cross oh)
Looku looku
Looku looku
Looku looku (kurombe kurombe)
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku (gbefun joor)
Looku looku (make you looku two sides before you cross oh)
My heads shaky
My hearts breaking
I see shady
Can't relate it
You know you know you know
All the things that I've been through
And the pain I'm feeling oh
A Spotlight I'm needing oh
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross oh
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross oh
Comot for road
Comot for road
Comot for road (kurombe kurombe)
Comot for road
Comot for road
Comot for road
Comot for road (gbefun joor)
Comot for road
Comot for road i dey come
Full speed na my gbedu I dey bop
No brake no stopping till we pop
Make you looku two sides before you cross oh
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku (make you looku two sides before you cross oh)
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku
Looku looku (make you looku two sides before you cross oh)
Written by: Ogbu Emmanuel Eden
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...