album cover
Lust
24
Afro-Pop
Lust was released on September 7, 2024 by Logicxxx as a part of the album Lust - Single
album cover
Release DateSeptember 7, 2024
LabelLogicxxx
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM102

Credits

PERFORMING ARTISTS
Logicxxx
Logicxxx
Performer
Rozin
Rozin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olatunde Ahmadu
Olatunde Ahmadu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ken Beatzoo
Ken Beatzoo
Producer

Lyrics

Say nah rozin wey de sing song yeah
Logicxxx
Say nah run I Dey run Dey run for love
I Love it Early when you cook jellof
The love way i give you girl is not enough
This nah the reason you been acting though
This nah problem money go fit solve
I Gave you all my time still not enough
Once in a while man mumu for love
Love and affection I go give all
Shawty say she's 19 Holy fvck she's pretty
She do me dirty nah only fuvk way she sabi
This love is deadly can we take this gently
Wanna ride in a bently? girl is too early
She said she is testing I be bad bad person
So she stopped texting me, this is the ending
Logicxxx
Omalicha baby tell me kilo need
Shey nah lamborghini baby oya take the keys
Jen alo santorini abi baby shey maldives
Shey seven oceans baby, abi seven sees
Omalicha baby tell me kilo need
Shey nah lamborghini baby oya take the keys
Jen alo santorini abi baby Shey maldives
Shey seven oceans baby abi seven seas
Run i dey run I dey run down this road
Pamu rege jiga baby that one no be scope
Why you come de do like say baby you de kpo
Sheybi nah you tell me say you go fit to cope
Pamu rege ji emi moti jah
Baba show mercy tori moti tire
Say me no know cleric neither no alfa
Babe show mercy say tori moti tireee oh
Omalicha baby tell me kilo need
Shey nah lamborghini baby oya take the keys
Jen alo santorini abi baby Shey maldives
Shey seven oceans baby abi seven seas
Shawty say she's 19 Holy fvck she's pretty
She do me dirty nah only fuvk way she sabi
This love is deadly can we take this gently
Written by: Olatunde Ahmadu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...