album cover
OMO OPE
album cover
OMO OPE was released on June 17, 2026 by FarkunleMusic as a part of the album INTENTIONS
June 17, 2026
LabelFarkunleMusic
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

For this life o
Everybody get different experience
And o dami loju tin ba lowo then mo le je president
As for me
I don sabi say music na my steeze o
So I stick to it cause it brings me peace
Even when I feel like
Kin sha ma ga zo lo
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
Them no fit tell me nothing
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
Kin sha ma ga zo lo
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
Them no fit tell me nothing
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
And e be feeling wey I’m feeling anyhow that I’m feeling fit to do am for the party
And e be feeling wey you feeling anyhow that you feeling fit to do am for the dance floor
Ko sha ma ga zo lo
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
Them no fit tell you nothing
Omo ope
Ga zo lo
Everyday for thief
One for the owner
Shout out to my brothers wey dey back me for shoulder
Still in the mood
Still in the feelings
Dance for the cruise
Dance for the chillings
Believe in my grind
Hardly ever sober
Fit to know me today but Oluwa lo ma mo ola
Still in the mood
Still in my feelings
Dance for the cruise
Dance for the chillings
Abi na henessy I drink wey dey make me feel like say make I do this way
Abi na Rose wey I spark wey dey make me feel like say make I think this way
Kin sha ma ga zo lo
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
them no fit tell me nothing
Omo ope
Ga zo lo
Omo ope
Written by: Ayokunle victor Fakunle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...