album cover
Avelay
album cover
00:00
01:00
01:15
02:05
00:00
02:44
Past 7 Days
Avelay was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Alhaji
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
[Verse 1]
Since morning I never chop
I no dey hear wetin you dey talk
Half bread is better than none
I no dey do at all at all
Le le le le le
Le le le le le
Le le le le le
Would you like to trabaye?
Gather all my propertey
Ṣo n gbọ?
Le le le le le le, le le le le le le, le le le le le le
With you like Omahlay
Sweet Fanta my bebe
[Chorus]
Anytime wey dey call me for money
I dey availay
I dey I dey
I dey availay (Ehn ehn)
I dey availay
Anytime wey dey call me for money o
I dey availay
For money o
I dey availay
Money o
I dey availay
[Refrain]
Enter party
Gbẹdu o, mumu o
Lady o, agidi o
Gawun, gawun, gawun, gawun
See aunty
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gawun, gawun, gawun, gawun
[Bridge]
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo
[Verse 2]
What apology cannot do
Money can do
What your daddy cannot do
I go do
Plenty money go fit you
And I go give you times two
Knack you Zulezu
[Chorus]
Anytime wey dey call me for money
I dey availay
I dey I dey
I dey availay (Ehn ehn)
I dey availay
Anytime wey dey call me for money o
I dey availay
For money o
I dey availay
Money o
I dey availay
[Refrain]
Enter party
Gbẹdu o, mumu o
Lady o, agidi o
Gawun, gawun, gawun, gawun
See aunty
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gbẹdu o, gbẹdu o
Gawun, gawun, gawun, gawun
Written by: Augustine Miles Kelechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...