album cover
Press Button
14,127
Music
Press Button was released on June 19, 2026 by emPawa Africa Music Services Limited as a part of the album Where Did Love Go?
album cover
Most Popular
Past 7 Days
01:05 - 01:10
Press Button was discovered most frequently at around 1 minutes and 5 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:25
00:30
00:40
00:55
01:05
01:20
01:45
01:55
02:15
02:20
02:30
00:00
02:39

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tekno
Tekno
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Miles Kelechi
Augustine Miles Kelechi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Willis
Willis
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Say de wan do me ojoro
Ojo jojojo (Oh Lord)
Ọmọ she wan knack me trankilo
Haba! wetin I do?
Why she like to de try me? I no know
Me wey be king like Solọmọn
Tell everybody "bia nu o"
She no fit change my frequency
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey jogodo jogodo jogodo jogodo jogodo
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto kprokoto
O ya press their button
O ya, o ya press their button
Ọmọ, ọmọ press their button
Make you press their button
[Verse 2]
You say you no materialistic
The thing I buy you say you like it
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice I expect it
Too much chop bon apetit
I should runaway but I want it
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
Written by: Augustine Miles Kelechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...