album cover

Enjoyment

9Afro-Beat2026
album cover
Enjoyment was released on April 9, 2026 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album Enjoyment - Single
ReleasedApril 9, 2026
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Wo ee woo ee woo
As we don Dey enter
It’s another one
Fhido ayaya
Pami oo
Oya give me pami oo
Make I enjoy my self
Some people them don kpekelemes
Fact check me ooo
I no Dey bother no body ooo
I can’t kill my self cus
Many people wey do em do kpekeleme
Uuhhhh yea
I no Dey use enjoyment play
I Dey Smoke Igbo and shayo
I no Dey use enjoyment play oo
I Dey carry woman even ashawo
Ofe sala, nshewu, nkwubi and caro go dey
Goat meat pepper soup
With enough bottles
Na we Dey here oo
Hmmmm
Enjoyment no go finish ooh
Hmmmm
Shayo no go kill person ooh
Hmmmm
Cus wahala no Dey finish ooh
Hmmmm
Shayo no go kill person ooh
Give me drink make I forget oh
Nah everyday man Dey vex
I need 2 bottles to ease my self ooh
Hmmmm
Brother make you no forget
Nah everybody man for himself
So make you try Dey use your head.
(Your head oh)
Give me love, give me tender
Bad energy back to sender
Big ikebe I surrender
If no be money I Dey go
Me and my guys we Dey kpolongo
Roll me one for roll I get girls too
For my payroll
I no Dey use enjoyment play
I Dey Smoke Igbo and shayo
I no Dey use enjoyment play oo
I Dey carry woman even ashawo
Ofe sala,nshewu, nkwubi and caro go dey
Goat meat pepper soup
With enough bottles
Na we Dey here oo
Hmmmm
Enjoyment no go finish ooh
Hmmmm
Shayo no go kill person ooh
Hmmmm
Cus wahala no Dey finish ooh
Hmmmm
Shayo no go kill person ooh
Give me drink make I forget oh
Nah everyday man Dey vex
I need 2bottles to ease my self ooh
Hmmmm
Brother make you no forget
Nah everybody man for himself
So make you try Dey use your head
(Your head oh)
Jeje jeje as we don Dey enter ooh
Agbeeeee!
Written by: Odiase Confidence

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...