album cover
Somebody
1
Music
Somebody was released on April 24, 2026 by N.O.B Worldwide as a part of the album Long Overdue
album cover
Release DateApril 24, 2026
LabelN.O.B Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
N.O.B Worldwide
N.O.B Worldwide
Vocals
Gretch
Gretch
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
N.O.B Worldwide
N.O.B Worldwide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
N.O.B Worldwide
N.O.B Worldwide
Producer

Lyrics

Dem dey tell me say you bad but I no want hear
I go love you anyway make dem talk I no care
Despite the temptations wey dey come my way
You still go be my shordy
Everynight and everyday
I go buy anything for you
Cos you be the one make my dream come true
And I go make sure I go give my all to you, oh
Cos you are my shordy
Girl I'm so into you
No be today from day one I know
Say na you be the reason my heart dey glow
If dem ask me who I choose to be
Na your name go come from my lips you see
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
Anywhere you dey go baby, I dey behind
Protecting your heart and your peace of mind
No go let bad vibes come near your zone
With you right here I don find my home
Yeah, Dem don try scatter wetin we build all year
But we stand strong, baby make dem disappear
You be my rhythm you be my sound
When I hold you close I'm heaven bound
Slow whine for me, make I hold you tight
Under the moon and the city light
Even when the world no dey play my song
With you by my side I go stay strong
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
You be my somebody, girl you know you be my somebody ahah
Yeah, Dem don try scatter wetin we build all year
But we stand strong, baby make dem disappear
You be my rhythm you be my sound
When I Hold you close, I'm heaven bound
Written by: N.O.B
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...