album cover
Choice
Afro-Beat
Choice was released on May 11, 2026 by 12288513 Records DK as a part of the album Reality - EP
album cover
Release DateMay 11, 2026
Label12288513 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peter Odoki
Peter Odoki
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Peter Odoki
Peter Odoki
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Peter Odoki
Peter Odoki
Engineer

Lyrics

Chase it, or leave it
Is either you chase it, or you leave it
Grinding, shining
Na sapa way I dey fighty
Make nobody con dey whine me
We dey reality
Many things gats be
Everything wey you dey see so need money, money
Except life and wifey
If the talk no lead to money
Then no bother telling me
Work everyday make the money no stop counting, counting
Is either you chase it, or you leave it
Is either you chase it
This is reality
Is either you chase it, or you leave it
Is either you chase it
This is reality (Hmmm)
Reality (Hmm)
Reality (Hmmm)
Reality (Hmm)
Reality
No need stress for the body and soul
Peace and money no let people dem know oh (know oh)
Keep am coded no go talk am for road make talku-talk people no go carry am go oh
If na money matter bring it up (Bring it up)
Feeling too low buckle up (Hmmm hmm)
For the currency top am up (Top am up) If you no see result no give it up (Hmmm hmm)
Keep trying, then flying
Na the only things wey dey my minding
Whether night and day na the money ( Money)
Get am long like the great gatsby
So many things, wey man need
We dey face so many things for the street (I say)
But no go dull for the dollar because one day the dollar go come, then you go be baller
Because at the end you win and you still gallant
Regardless the pain and struggles but you still balance
If you believe, then God don already stamp am
Watin God don do for you no man fit spoil am
Is either you chase it (Chase it)
Or you leave it (Hmmm)
Is either you chase it (Hmm)
This is reality
Is either you chase it (Chase it)
Or you leave it (Hmmm)
Is either you chase it (Hmm)
This is reality
Written by: Peter Odoki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...