album cover
RTS
21
Afro-Beat
RTS was released on May 15, 2026 by 31st Alley Distro as a part of the album RTS - Single
album cover
Release DateMay 15, 2026
Label31st Alley Distro
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Humphreyszn
Humphreyszn
Performer
Fadairo Iremide Popoola
Fadairo Iremide Popoola
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fadairo Iremide Popoola
Fadairo Iremide Popoola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Venuxx
Venuxx
Producer

Lyrics

Alate wey pate
Na believe e get
Coz God dey settings o
Plan B ke
Plan A lo ma je
What GOD don perfect
Nothing fit to beh si o
If things dey go monumentally
Omoyami ma so fun e ni kan
Oro to ma ja si billion dollar
Jami tan who cares if e go beyin yo
I no be Nepa but ma ka wire kin le gazo
Gba Aventador
Road to sucess lo mu ifadola gba church lor
Illiterate wey get money who care if e dey tabon
Coz oga na boss
Whatever I lay my hands on koma bosilor
Me no fit nogere
Me no fit sungba je
Apala Abi fun won ni tungba je
Road to success be zig zag
But na jah still dey guide
Talk wey money no dey involve
Meh le da si
Got feelings for big bag
No be me chop Apple for Eden garden
Problem no go come my garden
Talk wey money no dey involve
Me le da si
Got feelings for big bag
Money dey near problem
I can’t stay solemn
Ajeh mo beh
Make Aza choke
Make wallet self Dey loaded
I stay goated
I just gotta stay Goated
Make soso come with family and friends
To take all of my pains
I see no one to call on
Days hunger dey
Aje omoya
Me le gbagbe
I no be Nepa but ma ka wire kin le gazo
Gba Aventador
Road to sucess lo mu ifadola gba church lor
Illiterate wey get money who care if e dey tabon
Coz oga na boss
Whatever I lay my hands on koma bosilor
Me no fit nogere
Me no fit sungba je
Apala Abi fun won ni tungba je
Road to success be zig zag
But na jah still dey guide
Talk wey money no dey involve
Meh le da si
Got feelings for big bag
No be me chop Apple for Eden garden
Problem no go come my garden
Talk wey money no dey involve
Me le da si
Got feelings for big bag
Written by: Fadairo Iremide Popoola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...