album cover
Checkmate
12
Hip-Hop/Rap
Checkmate was released on May 2, 2025 by Jayred as a part of the album Checkmate - Single
album cover
Release DateMay 2, 2025
LabelJayred
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM153

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jayred
Jayred
Vocals
Groovytino
Groovytino
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Akinseloyin Ayomiposi
Akinseloyin Ayomiposi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Groovytino
Groovytino
Producer

Lyrics

Where the money dey? kele dey? ye! gbemitrabaye
You go see craze, make them give space fe ni to mo way
And for this place? OBA ni mi but mi o kin shey headofstates
How many people dey do anyhow wey we no dey checkmate

Tell angel michael greet my opps
Illegal don't stop
Killing beats way back hot hot
Wetin they never talk?
I wan go reload my gun
Your daddy is my boy
And i rep wahala boys
You know we don't fuck with no noise
Shift back observe make you watch ball
Still drop your bars make you pop up
See men for yard make you lock up
Hold bar for hand she go love up
Pull up in a drop top
If i sharply make that call
See oh my God it's a cold war
Just leave that guy for me na him 2 knees i dey go for
Box head 4
Triangle 1
Boss dey talk, you no comply MURDER ALL
If you need those pants for drip
Go buzz laolu for keeps
You go see shege for this side if you no wan mind your biz
Where the money dey? kele dey? ye! gbemitrabaye
You go see craze, make them give space fe ni to mo way
And for this place? OBA ni mi but mi o kin shey headofstates
How many people dey do anyhow wey we no dey checkmate
Where the money dey? kele dey? ye! gbemitrabaye
You go see craze, make them give space fe ni to mo way
And for this place? OBA ni mi but mi o kin shey headofstates
How many people dey do anyhow wey we no dey checkmate
I no wan talk much
Wake up for morning spark blunt
Take a trip without passport and without any transport
I dey on mad form
If you no believe me ask mom
If you no believe her ask God
I don't know what to say that's all
I don't know what to say that's all
No equation we can't solve
A je trap 24/7 but we mix afrobeats with dancehall
I like you can we have fun?
I get 30 billi and i stand strong
You rub my head then i break your back and that's not too much to ask for
These girls are hiding but i'm not seeking
I dey hustle for my stew season
I shine touch but you're still kissing
Who dey in love no dey too reason
He got dropped at the night vigil
They dey look me like who did it?
Love my **** right or wrong for the culture and it's no diddy
Where the money dey? kele dey? ye! gbemitrabaye
You go see craze, make them give space fe ni to mo way
And for this place? OBA ni mi but mi o kin shey headofstates
How many people dey do anyhow wey we no dey checkmate
Written by: Akinseloyin Ayomiposi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...