album cover
No Shaking
33
Music
No Shaking was released on April 10, 2026 by Naijaactive as a part of the album Obscura (Road to Revamped) - EP
album cover
Release DateApril 10, 2026
LabelNaijaactive
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adeyy
Adeyy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oyedotun Samuel Adeboye
Oyedotun Samuel Adeboye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SOUND SURGEON
SOUND SURGEON
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Tori Adeyy igoro ti sha no
For where I dey, you compose or lock up
Coz frenemies they plenty
To ease my pains I dey like to burn up
We no dey play we dey take am serious
Na for your team they dey like to jealous
Ogbeni ta ta soji
No shaking!
The way you see am Naso e dey sup
No faking!
You’re not my brother, stop calling me blood
No shaking!
How much you get, how much you dey flaunt
No shaking!
We dey for house, dey gather the funds
Ain’t no living modafucker wey fit come fit my shoes
Hear my voice for accapella, goosebumps go fit catch you
When you see her, make you tell her nobody sabi pass you
Give you the head of Medusa, LV Abi Fendi
When I gain am, when I loose am, can’t tell the differences
Give you time you fit remember. If you dance to my tune
Omo to ga to siin gbon le, ba mi ki oriki mi
And I buckle my shoes, I dey for where I seat down puffing my kush
I no be like you
As I’m giving the groove, baby come be my delight. Don’t you refuse
Na just me and you
Written by: Oyedotun Samuel Adeboye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...