album cover
album cover
WYK? was released on May 7, 2026 by Kycker Music as a part of the album WHY NOT? - EP
May 7, 2026
LabelKycker Music
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oya tell me who you know
Wey dey flow with ease ehen
Original no chinese ehen
Forget sentiment ehen
Forget sentiment
Shebi you know when we de pon the streets the street
Dot my i's cross my t's ehen
Dem be no send me then ehen
Dem be no send me then
Wait ooo dem think say we de play
Dem no know say we active this year
Bro we're active we're outside
We're doing everything we said we gon do
Yeah i go by the name blxckboy fly
Blxckboy finesse
Blxckboy whatever you can flipping call me
And i introduce to you
Bro introduce yourself make dem know who you be
Na once akins put me on big erl lap me
Until which way unto clearing of jonsing
Kai na today you go know me toxic erl when i step in no peace
123 i dey count your lapses
Why i go show mercy when your name no be johnson
Evil minded reincarnation of anini
Say na j3 pattern omo no be lasgidi
Born here to conquer
Glory dey shine oops dey wonder
Back to sender any curse or agenda
Machala na today all this fools they go tender
Dan iska
All my oops them doubt now them look down cast
Stand my ground with my battle axe
Abuja don raise me concrete veins
Oduduwa blood i dey smile through pain
Oya tell me who you know
Wey dey flow with ease ehen
Original no chinese ehen
Forget sentiment ehen
Forget sentiment
Shebi you know when we de pon the streets the street
Dot my i's cross my t's ehen
Dem be no send me then ehen
Dem be no send me then
Written by: BIG ERL, Daniel Akinsola, David Morakinyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...