album cover
NOTICE
1
Music
NOTICE was released on May 20, 2026 by Ployco as a part of the album BALAFINO
album cover
Release DateMay 20, 2026
LabelPloyco
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM187

Credits

PERFORMING ARTISTS
JBEE ARCHIVE
JBEE ARCHIVE
Vocals
Meazyberry
Meazyberry
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bala Ibrahim John
Bala Ibrahim John
Composer
Umar Musa
Umar Musa
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Meazyberry
Meazyberry
Mixing Engineer

Lyrics

I say wagwan fi datt, eh
My shawty
Come closer, make you come and put your body on me
Somethings wey dey bother me, you no notice
I gats tell you before dem gimme quit notice
And she say she no fit jonze me
Tell me why you chose me, girl
Me wey dey ball, wey dey play pass Mikel
You go tell me who dey give you that your intel
I dey sing with melodies like I’m P-Square
She say she no fit jonze me
Tell me why you chose me, girl
Me wey dey ball, wey dey play pass Mikel
You go tell me who dey give you that your intel
I dey sing with melodies like I’m P-Square
Hold up
Anytime wey you call me, I go pull up
Na the way you dey make me want to gbonor
Na the way your body dey make me jealous
Na the way your body dey make me
Pass me the blunt, make we jorlortijorlor
And you say you like it when I tortor you like that
From the night to the morning, we like that
We like that
Say you energize me
Me, I protect you like Mike Tyson
Finna eat you, girl, you look so spicy
Reminds me of financial crisis
She say she no fit jonze me
Tell me why you chose me, girl
Me wey dey ball, wey dey play pass Mikel
You go tell me who dey give you that your intel
I dey sing with melodies like I’m P-Square
She say she no fit jonze me
Tell me why you chose me, girl
Me wey dey ball, wey dey play pass Mikel
You go tell me who dey give you that your intel
I dey sing with melodies like I’m P-Square
Written by: Bala Ibrahim John, Umar Musa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...