album cover
God Abeg
Music
God Abeg was released on April 27, 2026 by Independent as a part of the album The Mist - EP
album cover
Release DateApril 27, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mu Yi
Mu Yi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olumuyiwa A Abayomi
Olumuyiwa A Abayomi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Seyon Balogun
Seyon Balogun
Producer
Dabeat Handle
Dabeat Handle
Mastering Engineer

Lyrics

Ah
Ah
Ah
Morning light no dey shine like before
I wake up, still dey feel the weight for my shoulder
Papa say, pikin, make you hold on
But the road too rough and the journey longer
Every hustle na double wahala
Dreams heavy like harmattan weather
I smile outside but deep inside
Rain dey fall wey no one fit gather
How many times I go fall then rise?
How many tears I go hide for night?
I dey pray make my faith no die
Even when the world no send my cry
Take my pain, break the chain
Take my pain, break the chain
God abeg... God abeg
God abeg... God abeg
Take my pain, break the chain
Take my pain, break the chain
God abeg... God abeg
God abeg... God abeg
Street cold but my blood still warm
I carry hope like newborn child
Dem talk say man up, no show your scars
But who go heal this broken heart?
Sometimes I tire, I wan give up
Sapa don knock, e no dey stop
Still I dey push, I no fit drop
'Cause tomorrow fit sweet like love
I see my people dem dey fight
Searching for peace in the night
We dey laugh just to feel alright
Mask the pain wey we hide inside I say
Take my pain, break the chain
Take my pain, break the chain
God abeg... God abeg
God abeg... God abeg
Take my pain, break the chain
Take my pain, break the chain
God abeg... God abeg
God abeg... God abeg
If you see me smile, no mean say e easy
This life sweet, but I know e risky
I dey find light inside this tunnel
God abeg, make my hope no crumble
One day joy go flood my way
Tears go dry, we go celebrate
Till that time, I hold my faith
Step by step, I find my way
Take my pain, break the chain
Take my pain, break the chain
God abeg... God abeg
God abeg... God abeg
So if you feel say you alone
My brother, my sister, make you no run
We dey together for this race
Under the same sun, we find our grace
Written by: Olumuyiwa A Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...