album cover
Abeg o
album cover
Abeg o was released on May 1, 2026 by Indie as a part of the album Abeg o - Single
May 1, 2026
LabelIndie
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shegzman
Wo Sa Wo Sa
Hmmmmm
Hmmmmm
Mmmmmmm
Areezy Mr somori
SIR!!
CHORUS :
Money on my mind,me I no want Wahala Abeg oooo
Wetin I go chop I Dey find,ki ma pade unko to ma je mi
Abeg oooo
If na money matter put me on call na your right
Abeg oooo
Na craze man know wetin Dey find for dustbin
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
If I do you wrong make we reconcile oo
Abeg Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg ooooo
If I do you wrong make we reconcile oo
VERSE:
O dele o ba eba,ko mo yi
Am on dnd looking for kudi
Cause happiness is free,poverty know be my choice do,what you gat to do
Life na yolo,make sure ko pa owo
BTC get different feeling
Am not active if na billing if na business am active, kini o di owo gbemi De be
De be
(hmmmmm)
Am not active if na billing if na business am active,kini o di owo gbemi De be
CHORUS :
Money on my mind,me I no want Wahala Abeg oooo
Wetin I go chop I Dey find,ki ma pade unko to ma je mi
Abeg oooo
If na money matter put me on call na your right
Abeg oooo
Na craze man know wetin Dey find for dustbin
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
If I do you wrong make we reconcile oo
Abeg Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg ooooo
If I do you wrong make we reconcile oo
CHORUS :
Money on my mind,me I no want Wahala Abeg oooo
Wetin I go chop I Dey find,ki ma pade unko to ma je mi
Abeg oooo
If na money matter put me on call na your right
Abeg oooo
Na craze man know wetin Dey find for dustbin
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg oooo
If I do you wrong make we reconcile oo
Abeg Abeg Abeg oooo
No put sand sand for my garri me I beg oooo
Abeg oooo Abeg Abeg ooooo
If I do you wrong make we reconcile oo
Written by: Awodele Ariyo

Loading...