album cover
Billion Boy
album cover
Billion Boy was released on May 15, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Billion Boy - Single
May 15, 2026
LabelDvpper Digital
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Chorus]
I’m a champion boy, hustle boy, I’m a billion boy
Bout to make and cook bangas with niranboy
When the girls dem hear my song them’a fall in love
Say I go make bangers everyday till the kingdom come
[Verse 1]
You nor know, make I tell you something you nor know
E dey body e dey for my soul
So everytime I do it I can’t loose
Make I tell you something you nor know
24/7 I’m on the road
Say me I wan have a good time, but when me do my time e go blow their mind
[PreChorus]
Girls wan kpami, cause I sabi
I dey worry, I dey on speed
Nor fit catch me, I dey far distance
See me, me I be big man
[PreChorus]
Can’t stop and I won’t stop
No bustop for my vision
I dey on speed, I dey worry
Nor fit touch me, I don soji now
[Chorus]
I’m a champion boy, hustle boy, I’m a billion boy
Bout to make and cook bangas with niranboy
When the girls dem hear my song them’a fall in love
Say I go make bangers everyday till the kingdom come
I’m a billion billion I’m a billion boy baby can’t you see
I wanna bring her to my party
She wanna have fun so she pop molly
She dey whine
She dey twerk for me
I wanna figure out your waistline
Gimme the chance me I nor go waste time
Spoil u for this life and the next life
I get money wey go last you for lifetime
[Verse 2]
You nor know, make I tell you something you nor know
E dey body e dey for my soul
So everytime I do it I can’t loose
Make I tell you something you nor know
24/7 I’m on the road
Say me I wan have a good time, but when me do my time e go blow their mind
[PreChorus]
Girls wan kpami, cause I sabi
I dey worry, I dey on speed
Nor fit catch me, I dey far distance
See me, me I be big man
[PreChorus]
Can't stop and I won't stop
No bustop for my vision
I dey on speed, I dey worry
Nor fit touch me, I don soji now
[Chorus]
I’m a champion boy, hustle boy, I’m a billion boy
Bout to make and cook bangas with niranboy
When the girls dem hear my song them’a fall in love
Say I go make bangers everyday till the kingdom come
Written by: George Emeni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...