album cover
RIDER
album cover
RIDER was released on May 1, 2026 by 7358980 Records DK as a part of the album RIDER - Single
May 1, 2026
Label7358980 Records DK
LanguageEnglish
BPM83
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Dem say I dey Loco
Dem say I dey Kolo oh
Dem no know say
Na your love dey make me happy oh
Oya Sunmomi baby oh
Come closer to me oh
Whisper in my ears oh
Wetin you wan me to do oh
You need a rider eh oh
Wey go ride you oh oh
You need a rider eh oh
Wey go take you there oh oh
Give me the go ahead eh oh
Make I give you head oh oh
If you wan Snoopy eh oh
I be Doggy Master oh oh
Baby make we dey shayo oh
Chop my money oh
Make we dey shayo oh
Mm
Chop my money oh
Chop my money oh
Mm
Baby na your investment
Chop my money oh
Honey na your investment
I remember those nights
Wey I no sleep
You dey pray for me
You dey talk to me
Even when e hard
You no run away
You say Baby relax
E go better one day
When things are tough
You no run oh
When things are rough
You no run oh
Oya Sunmomi baby oh
Come closer to me oh
Whisper in my ears oh
Wetin you wan me to do oh
You need a rider eh oh
Wey go ride you oh oh
You need a rider eh oh
Wey go take you there oh oh
Give me the go ahead eh oh
Make I give you head oh oh
If you wan Snoopy eh oh
I be Doggy Master oh oh
Baby make we dey shayo oh
Baby make we dey shayo oh
Baby make we dey shayo oh
Written by: Samuel Thompson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...