album cover
Way
album cover
Way was released on May 1, 2026 by MOOS£ as a part of the album Hi, Introducing Moos£ - EP
May 1, 2026
LabelMOOS£
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

(Dancia)
Every Morning wey you wake up, make you dey pray (pray)
Make you Give thanks to the creator wey dey bless your way
Cause omo, the evil wey dey kill, won kpo nu aye!
So i dey focus on my grind and please the God wey tend my way
Danciax2 Cause i don do my part
And I don do my best hmmmm oey
Danciax2 cause i don do my best
And i don do my, hmmm
Iye, Iye! Aye ma le, but aye oni le fun wa
Cause i give dey thanks to the one wey dey tend my wayyy
Iye, Aye ma le, but aye oni le fun wa
Ona mi laaa
I dey find my way
Everywhere good
Family’s good
Owo mi gun
Inu mi dun
Oluwa lo komiyo
Baba God na him dey give the long life
Ohun ni monfin yan fanda
Modupe lowo olohun mi o suffer x2
Ayobami
Danciax2 Cause i don do my part
And I don do my best hmmmm oey
Danciax2 cause i don do my best
And i don do my, hmmm
Iye, Iye! Aye ma le, but aye oni le fun wa
Cause i give dey thanks to the one wey dey tend my wayyy
Iye, Aye ma le, but aye oni le fun wa
Ona mi laaa
I dey find my way
(Lowo, Ona mi lowo Oluwa.. Hmm, Ona mi lowo Oluwa)x2
Written by: Micheal Olesi Patrick

Loading...