album cover
Evidence
album cover
Evidence was released on February 16, 2026 by Achi Music Entertainment Nation as a part of the album Evidence - Single
February 16, 2026
LabelAchi Music Entertainment Nation
LanguageEnglish
BPM94
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ouh Ouh
Baby girl you bad
Because you know say I be good boy
It is very sad
The way you dey do your life don spoil
If I don go don't call me back
Water Dey flow I'm chasing the bag
I'm trading carefully
Make I no go fall for your hand fully
Baby girl you bad
Because you know say I be good boy
It is very sad
The way you dey do your life don spoil
Wetin my eye don see
For your hand girl e pass Netflix omo
My royal majesty
Anytime you call na emergency omo
Oh my evidence my evidence
My evidence my evidence
For my resident my resident
My resident my resident
Oh my evidence my evidence
My evidence my evidence
For my resident my resident
My resident my resident
I give you my time
I tell you my problems
But you never really take me as your boyfriend
Sugar sugar sugar wey bitter
Everyday na fight you no dey consider
Fire fire hmm fire
Tire tire
Me I don tire am
Baby girl you bad
Because you know say I be good boy
It is very sad
The way you dey do your life don spoil
Wetin my eye don see
For your hand girl e pass Netflix omo
My royal majesty
Anytime you call na emergency omo
Oh my evidence my evidence
My evidence my evidence
For my resident my resident
My resident my resident
Oh my evidence my evidence
My evidence my evidence
For my resident my resident
My resident my resident
Written by: Abdulrahman Aisha abdullahi, Okokoh Ose Onosetale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...