album cover
THeiR FaTHeR
album cover
THeiR FaTHeR was released on April 24, 2026 by LUZADA Music Company as a part of the album A LOT OF HIT - EP
April 24, 2026
LabelLUZADA Music Company
LanguageEnglish
BPM125
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

You be their father
Yay yay
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father oo
Aman awa tan a kesi ban ni kan Polorin wa o
You no fit to show me before I know Sey you be yaro
Alaye makorin tanan oni tanan yen Bawo
Apede mapetanan lo n bor eeyan Aamawo maro
Hey file fun
Erikina o ki n jefun
Hey dejavu
No dey follow cap with fools o
Hey file fun
Erikina o ki n jefun
Hey dejavu
No dey follow cap with fools o
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father oo
Anytime I drop he dey run town ah
Dem dey look me down make I Shutdown ah
And that no go happen for life ha ha
Nothing you fit do
I'm for life your father yey yey yey Yyey
I be your father
I know sey I be your father
Dem no dey telli blind man sey rain Wan fall even bird will fly higher
I be your father
I know sey I be your father
You fit dey learn from me make you No even show me but swears you Know better
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father ha
You be their father
Luzada you be their father oo
Written by: BASIT OLAITAN ADEPOJU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...