album cover
Craze
14
Afro-Beat
Craze was released on April 24, 2026 by Greenade as a part of the album Craze - Single
album cover
Release DateApril 24, 2026
LabelGreenade
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shout Faye
Shout Faye
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Temitayo Praise Olasunmade
Temitayo Praise Olasunmade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Suplia
Suplia
Mastering Engineer
ABULA GREENE
ABULA GREENE
Producer

Lyrics

From another planet
Landing in Lagos
I land for island everywhere red light
Everybody dey shout nobody wan fight
Danfo dey fly UFO sight
Okada for one way
E don pass red light
TikTok prophet dey shout say world go end
Small thing everybody wan trend
One boy tell me "baby I be your friend"
Five minutes later he wan borrow my rent
Abeg wetin be this atmosphere
Why everybody no dey sincere
Dem smile but dem eye no clear
Omo this planet no normal here
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
Tell me wetin I find con here?
I be alien I no belong here
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
I wan go Mars but my fuel no dey
Now I dey stuck for earth o hey
Be like everyone dey craze!
Craze!
Craze for here!
Tell me wetin I find con here?
I be alien I no belong here ooo
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
I wan go Mars but my fuel no dey
Now I dey stuck for earth o hey
They say calm down baby e go better
I dey hear that line since forever
Every day na brand new agenda
But the matter still dey center
Light no dey but bill still dey come
Water no dey but rent still dey jump
Fuel price high that **** so high
Food price high masses no fit buy
Even the fine boys get wahala
Fine face but dem get palava
Make I no lie I like the jara
But this your planet need manager
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
Tell me wetin I find con here?
I be alien I no belong here
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
I wan go Mars but my fuel no dey
Now I dey stuck for earth o hey
Be like everyone dey craze!
Craze!
Craze for here!
Tell me wetin I find con here?
I be alien I no belong here ooo
Be like everyone dey craze! (Hey!)
Craze! (Hey!)
Craze for here!
I wan go Mars but my fuel no dey
Now I dey stuck for earth o hey
Written by: Temitayo Praise Olasunmade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...