album cover
Viper
107
Afro-Beat
Viper was released on April 14, 2026 by YEF as a part of the album Viper - Single
album cover
Release DateApril 14, 2026
LabelYEF
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Effissy
Yung Effissy
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ganiyu Rasak
Ganiyu Rasak
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oladipupo
Oladipupo
Co-Producer

Lyrics

He get some kind days wey be sey I no go ask God anything I go jus dey thank am
Bills wey Dey some people neck reach to buy amg
Once them see happiness for **** face them start to dey complain wetin nigha don do since 2000 and tey tey
Addicted to progress
God na my ceo so my payment sure for me
Plenty gain which one be lost
Deadly race to win 30k
Some go sey **** be good person
Some go sey **** be bad person
Believe them na wetin them ask na hin **** give
Or maybe make we sey na reality dey f with **** brain
As I follow yung effissy I like am
Angel lomoyen malaika
Up up way my brother may we never fall down
I know u miss me
I miss u too
You sey you love me
I love you too
Why the real one con dey get the hardest part
Padimi abeg no daga me for back
Them sey all man na fear fear
Safejo
If you see some people hustle u no go pray for their downfall
Many of us are always outside bi opo ina nepa
Jen fu e lobe kiwo funmi leba
Written by: Ganiyu Rasak
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...