Lyrics

Yeah, yeah Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk? Ehn? Ehn? Hai, chai! Wetin them talk? (No be small thing o) Chineke me, no be small thing o (you say?) Yeah, hala oyi eh Ehn, wetin them talk? How you take know? Hala oyi eh, hala oyi eh, eh! See, for instance Say I be the one wey dem give chance Say I be the one wey dey make plans For all man to benefit abi To make we disagree to agree to create chance But now I am not of importance 'Cause now I am looking from a distance And that's why he give dem the chance to do us And turn us to victim of circumstance Dem just dey ignore our existence Dey create excuse, dey use excuse to buy plans Hai, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play All we get is a pursing glance Anytime we stand for resistance When dem in the act of exploitance Abi we just be living in a trance, Lord Oh my God Hala oyi eh See what I'm feeling, means you feeling my flow And then you know say it's so, so Hala oyi eh In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, hala oyi eh Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala oyi eh Hala oyi eh See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey To dey hala oyi eh Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey To dey hala oyi eh Stand look around you and I bet you, you go want to dey To dey hala oyi eh Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala, hala oyi eh For instance Say ẹ'mí ní Baálẹ̀ of Nigerians Shey I go dey respect your own stance Shey I go create the scenery for better to plenty To dey make we dey give chance Instead of to dey pack the money go France Dey make suffer to full in abundance Dey make me to wan run away to a place Wey e be say I go dey be like to break-dance Where dem go respect my skills, for instance Where dem go no go just dey, dey play pranks On top the people wey work the way wey give them the key To the door, to the substance Wey dem just dey use with the freelance Their looting no dey give us assurance Repentance no dey their plans, e dey create annoyance for my hand, so Hala oyi eh See what I'm feeling, means you feeling my flow And then you know say it's so, so Hala oyi eh In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala oyi eh Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh Hala oyi eh See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey To dey hala oyi eh Even if I (hai) want to dey chill, I go still go (chai) dey want to dey (hai) To dey hala oyi eh Stand look around you (Chineke me) and I bet you, (hai, chai) you go want to dey To dey hala oyi eh Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh Hala oyi eh, eh (hala oyi eh) Hala oyi eh, eh-eh-eh Hala oyi eh, eh-eh-eh Hey, make we dey give chance (hala oyi eh) Instead of gather money dey-dey go France Ay, chai Ay, oh, hala oyi eh, eh-eh-eh Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh) Hala oyi eh, eh-eh-eh (hala oyi eh, eh-eh-eh) Hala oyi eh, eh-eh-eh Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh) Hala oyi eh, eh-eh (Chineke me), hala oyi eh, eh-eh-eh Hala oyi eh, eh-eh
Writer(s): Innocent Idibia, Ojb Jezreel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out