album cover
Prodigy
4
World
Prodigy was released on April 10, 2026 by iTrybe Music as a part of the album Ojo 2 D World (O2DW) - Single
album cover
Release DateApril 10, 2026
LabeliTrybe Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM139

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
AYCLEF
AYCLEF
Performer
kusamotu ayomide
kusamotu ayomide
Chorus Director
COMPOSITION & LYRICS
kusamotu ayomide
kusamotu ayomide
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
NUEL GENIE
NUEL GENIE
Producer

Lyrics

Omo oro mi jazz up o
Ma Jeki anybody so fun e pe ole make e o
Sha keep consistency yen
Ko De jazz up
Oma shele
Rolling rolling action
Ejemi kon shagidi
Music na passion for me e be like abd
Wo Eyin mi
Shotiri
U go see like 36 million eruku
Wey Dey my back so I be king o
As u Dey see so
I get dreams o
And me go reach o
Where me go reach o
U say i fuck up
My **** shut up
U knw Wetin my eyes Dey see as I Dey come up
Ema lo wa o
Ema lo be
Ema lo wa o
Ema lo be
Te ba lo be
Olorun e ma je
E ma lowa o
E ma lobe
E ma lobe
They say I couldn’t do it for me but my God did it for me
Many of my **** wey been Dey go funny
This life’s cold you might frozen
But me cant fold
Cos me Im golden
Walai God Dey
Monday to Sunday
I know cos I’ve seen a lot of shit and Im still here
Cold life with different vibes
Omo na same trips but na different vibes
Got no love from papa
Grinding for my raba
So I go fit to gapa
Cos nobody send my mama
Oh no Oh no
Won ni Moti rogo
Cos I be omo ologo
Ema lo wa o
Ema lo be
Ema lo wa o
Ema lo be
Te ba lo be
Olorun e ma je
E ma lowa o
E ma lobe
E ma lobe
Written by: kusamotu ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...