album cover

Your Hand

Hip-Hop/Rap2026
album cover
Your Hand was released on May 1, 2026 by Pashion Ent. as a part of the album Your Hand - Single
ReleasedMay 1, 2026
LabelPashion Ent.
LanguageEnglish
BPM82
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yeah
Na your hand I dey
Na pray we dey pray, na your hand we dey
ugh
Na your hand we dey
papa God, I dey pray make I see another day eh!
I dey beg make you knock this head even if I look another way eh!
I wan dey kill ma sef for this world just to get another pay eh!
Every second wey we give am
E dey give am E dey give us nothing but another pain (but another pain)
Sun rise to sun set, everything wey we see, na your hand wey don set
Even songs wey I write na you dey give the concept
Small life you give us na the same lives we don sell (same lives we don sell)
We sell for money, we sell am for drugs
We sell our body, see we sell am for us
Something wey we borrow see we share am with dogs
Like say we forget, E go end up for dust
Baba God forgive us, help us to remember say you no go ever leave us
We dey pray make we leave this wretched life for Jesus
If we leave you Babylon sef go fit deceive us
Walai I no go lie my eye E still dey chuk
Where the gospel? Make I carry eyes put for Luke
No be hustle, na your grace dey help the boy cope
If na muscle, omor see, the boy for don go
(The boy for don go)
I dey pray for my boys, I dey pray for my fam
I dey pray for the opps, I dey pray for the town
I dey pray for the mothers, I dey for my sisters
I dey pray for the church, see I pray for my pastors
Na your hand we dey, Na your hand we dey
na pray we dey pray, Na your hand we dey
Na your hand we dey
The older I\'m getting, dawg I\'m seeking for help
Through the valley of the shadow of death, i know you holding my breath
I see you guiding my steps, help me conquer ma flesh
Yeah I see me falling everytime that I trust in myself
My dawg I\'m tryna hold on, sometimes its hard go on
Cos we trusting politicians who done did us so wrong
We\'ve been holding on for so long, prayers up with this song
Till we back to where we belong
So long!
Na your hand we dey
na pray we dey pray, Na your hand we dey
Na your hand we dey
na pray we dey pray, Na your hand we dey
Written by: Elisha Arigu Dauda, Laban Habila Daniel

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...