album cover
Novice
409
Music
Novice was released on May 10, 2026 by INCREDIBLE JJ as a part of the album The Maths
album cover
Release DateMay 10, 2026
LabelINCREDIBLE JJ
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM176

Lyrics

Wan go fall in love
But deh nor sabi me for love
Want for hold you tight
And I wan for gi you me all
Me I wan for go low for you
But you know say this **** tall
I go fight for you
But u know say this **** buff
Ndomie Nye beh kamukamui gbeh ma
Yelenyelen mia moya sogba
To yei ndomie ngi Mbi pee ma nya ga ma
Mu tay dia Nya Dee mba Nya ngava
My eyes have seen it
You're so classic
I like your outfit
It's fantastic
But nor play me baby
I just get less idea pa love
No to for say
I no wan gi you me all
I just get less idea pa love
No to for say
Me I no dey see wae you dey call
I just no know
Say na so all thing dey work
Baby me na novice
You no go force me pa things wey I no sabi
Baby me na novice
Hungc ngoti Mia ngomee nge njay waah ni vee
Baby me na novice
You no go force me pa things wey I no sabi
Baby me na novice
So me I wan for make hay when the sun shine
Give me all your loving all the time
Make we dey ya tomorrow again the same time
Anything you want me I go buy
Would you teach me
Teach me everything make I know
Duya nor deceive me
Anything you want me I go do
No to for say
I no wan give you me all
I just get less idea for love
No to for say
Me I no dey see wae you dey call
I just no know
Say na so all thing dey work
Baby me na novice
You no go force me pa things wey I no sabi
Baby me na novice
Hungc ngoti Mia ngomee nge njay waah ni vee
Baby me na novice
You no go force me pa things wey I no sabi
Baby me na novice
Written by: James Junior Kaisama
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...