album cover
Niger Delta
18
Afro-Beat
Niger Delta was released on May 8, 2026 by Freda Music as a part of the album Niger Delta - Single
album cover
Release DateMay 8, 2026
LabelFreda Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM169

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Freda Steffl
Freda Steffl
Background Vocals
Trygger Trills
Trygger Trills
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Freda Steffl
Freda Steffl
Songwriter
Tomisin Onalaja
Tomisin Onalaja
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jsnare
Jsnare
Producer

Lyrics

This one na for my
Niger delta ooooo
When dey see the chairman
Dem dey bow down
Abegi tell that guy to shut up
Dem go bounce am
Tompolo oh oh
I twale for baba for the area oh
Niger delta
Tantita security
Shutting down the cities
I know the government
Ekpemupolo tompolo
Warredi enisuoh
Tonlagha and pondi ooooo
Aye
Warri down to ughelli
Port harcourt to sapele
Olomoro to bomadi
We are more than fishermen
Delta people no dey play
We are strong in everything
Oil and gas producer
Naija delta na the place to call home
Wale le le le
Na we be light for the nation
Wa le le le le
Delta voices don Dey echo
Delta people na the heroes
Delta na the land of oil and money
Oh yo yo
Dem never know
Mama papa we be freedom fighters
Oh ooh ooh ooh
Delta people no dey forget culture
Oh yo yo
Dem never know ooo
Na we be the present and the future
Oh yo yo
Warri down to ughelli
Port harcourt to sapele
Olomoro to bomadi
We are more than fishermen
Delta people no dey play
We are strong in everything
Oil and gas producer
Naija delta na the place to call home
Wale le le le
Na we be light for the nation
Wa le le le le
Delta voices don Dey echo
Delta people na the heroes
Written by: Freda Steffl, Tomisin Onalaja
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...