album cover
Manya
2
Music
Manya was released on May 8, 2026 by Gaga Records as a part of the album This Was Supposed To Be A Love Song. - Single
album cover
Release DateMay 8, 2026
LabelGaga Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gaga
Gaga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gaga
Gaga
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Gaga
Gaga
Producer

Lyrics

Baby make you manya for me
Baby make you manya for me
Baby make you manya for me
Baby make you manya for me
Ah, Sę you know the boy is a bandit
I swear I don't play with my army
27 days for miami
I say i nor fit joke with my mami
Na where you dey na i go dey
Baby nor dey put me for relay
If our matter cast say na gobe
Many people go think say i don craze
As i dey fight for my status na so i dey observe my parcel
I spoke to Jehovah the other day
He say i nor go let them guide pass you
Any weapon wey dem fashion
Dem go dey miss am lukaku
I swear to increase the murder rate
Since dem nor wan upgrade my castle
Sometimes i dey move like an angel
Sometimes i dey move like the devil
She say that she fuck with my style
But she neva see where I dey dress up my Facebook
Before it was blinding lies
Now it is blinding lights
Every weekend not Abel
I took the hard route
If na you tell me wetin you go do?
This was- This was supposed to be a love song right?
Just run it back, just run it back
Ah, baby make you manya for me
I say make you manya for me
Baby give me something to commit
Girl i wanna suck on you on your body
Girl i wanna touch on your body
Girl i wanna suck on you on your body
Girl i wanna touch on your body
Girl i wanna touch on your body
Written by: Ohien James Ogaga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...