album cover
Rough Play
album cover
Rough Play was released on April 28, 2026 by Johnblaze as a part of the album Rough Play - Single
April 28, 2026
LabelJohnblaze
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shawty think sey me dey fall for the bumbum
Me I no be that kind of bobo oh
Oloun gbo moti ko’gbon
So many many things mi o le so tan oh
She start to dance to my tune every second
She know sey na only me dey make her want more
Come to my place no dey demo
When you come to my place you go jewo oh
Shawty don come around sey na december
Said she want a nice time wey she go remember
Then I give her nice time
When she go she comes back
Say she want am again
Energy na monster
Take her back to my place
E be like she wan die
( Say she want am again )
( Energy na monster )
( Take her back to my place )
( E be like she wan die )
(Make dem no go charge me for murder, mi o le pa yan o)
Ha ha hasta la vista bebe
Your body bad me I wan pay (owo mi por gan)
Anytime she comes around me no fit come outside for like four days ( I no dey nor-nor)
How many kg you carry your backside big like sey na man made ( your biggy bumbum)
Said she no come for the foreplay, omo Na straight to the rough play
Hasta la vista bebe

Oya sungba
Sungbalaja jaja sungba
When I put am inside that your puna
E dey sweet, e dey sweet like sugar
Hasta la vista bebe
No be small thing wey you put for ikebe
Make I subscribe to your exclusive package
Blow my trumpet, Oya sa re fon fere (uh uh)
No be chites no be play play
Fun mi Lori like person wey wear gele
Puff on my kpo as I work on the ikebe
She said merci beaucoup I said mention bebe
Shawty don come around sey na december
Said she want a nice time wey she go remember
Then I give her nice time
When she go she comes back
Say she want am again
Energy na monster
Take her back to my place
E be like she wan die
( Say she want am again )
( Energy na monster )
( Take her back to my place )
( E be like she wan die )
(Make dem no go charge me for murder, mi o le pa yan o)
Ha ha hasta la vista bebe
Your body bad me I wan pay ( owo mi por gan)
Anytime she comes around me no fit come outside for like four days ( I no dey nor-nor)
How many kg you carry your backside big like sey na man made ( your biggy bumbum)
Said she no come for the foreplay, omo Na straight to the rough play
Hasta la vista bebe
Your body bad me I wan pay ( owo mi por gan)
Anytime she comes around me no fit come outside for like four days ( I no dey nor-nor)
How many kg you carry your backside big like sey na man made ( your biggy bumbum)
Said she no come for the foreplay, omo Na straight to the rough play
( E dey sweet, e dey sweet like sugar)
( Hasta la vista bebe )
( No be small thing wey you put for ikebe )
Written by: ADEGBOYE JOHN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...