album cover
Tonight
album cover
Tonight was released on June 19, 2026 by NGwide Media as a part of the album Tonight - Single
June 19, 2026
LabelNGwide Media
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Give am what she want
I know what you need
Me i no go lie i be physically fit
Oh baby jhor
Oh baby jhor
The baddie don they dance oh
E they make me freeze
Come closer make I touch your tononono
I no go lie I've loving this your waist line
The way you move girl been hitting up your insta
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Ah achalugo i getti long throat
Long throat woah woah
Onyiberibe ni mi oh
One more o le tomi
Gan gan gan
Girl i want more
Tanzania spices
Uhn uhn
Smoke your body up like na shisha (my flavor)
Sha ma gbadun lor lor
All fii you my lolo
You gat a very small body
But a big engine
Girlie je'ama shi gege shi ge shi
I graduate cum laude for your body dynamics
Harvard boys no fit put body
Sing for me ayinde
Paso de baby burn my calories
Play for me ballote
Stake my bets
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Oh baby give me that tonight oh
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
(Ngwan ngwan baby ngwan gwa)
Written by: Adeyinka Awolola, Lawrence Favour Emeka

Loading...