album cover
Y26k
album cover
Y26k was released on June 19, 2026 by Platoon as a part of the album B4R&W TAPE - EP
June 19, 2026
LabelPlatoon
LanguageEnglish
BPM141
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Sexy lady, Amber Rose
Counting one, two, three and four
Get on the dance floor ko ma jo
O ya touch your knees and toe
Everybody wan follow me go
And all the ladies feeling my flow
How you go talk say you no fit show
Ehn, ti mo ti mu Commando
[PreChorus]
Got your girl outside
She wanna roll with me
This girls online
Swear they all controling me
Ta lọmọ yẹn o?
I wan marry am o
Ọmọ lọmọ yẹn o
Say I wan marry am o
[Chorus]
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
[Bridge]
Ta ba mu iya yin, a ma fọ iya yin loju, a ma fọ iya yin lete
A ma fun iya yin ni l-life
Wo, ẹ ma jẹ after life gbogbo ara yin a balẹ
O jọla awọn ọmọ mi o, ma fọ
Khaid in the motherfucking building
Is Wacko baby in the fucking building
Ọmọ the solution wan kpai me, o fẹ pa mi tan yanyan
[PreChorus]
Got your girl outside
She wanna roll with me
This girls online
Swear they all controling me
Ta lọmọ yẹn o?
I wan marry am o
Ọmọ lọmọ yẹn o
Say I wan marry am o
[Chorus]
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Ọmọ this oloṣo wan kpai me o
Ọmọ this oloṣo fẹ pa mi o
Written by: Abayomi Ilerioluwa, Shekoni Sulaimon Abiola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...