album cover
Ashawo
10
Music
Ashawo was released on May 8, 2026 by Africavibez Media as a part of the album Ashawo - Single
album cover
Release DateMay 8, 2026
LabelAfricavibez Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Lyrics

ohh no o, ohh no o
Boi wonder o
Ashawo Dey my eye
Ololufe wey go marry me go try
Shey you fit follow me go shrine
Make I know if am not the one for you One time
One for you One time
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
When I’m knacking your not screaming
Like John Cena you cannot see me
Your girl keep shouting
Don’t leave me
Ah omo don’t leave me
Many girls on the queue waiting for me
To come am do
I get money you get Bobby omo make we collabo
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
Emi kolo ma pa
Better go meat Odinaka
Wey go knack you till you knock out
Wey go knack you till you knock out
I get composure with steeze oh
I stand at ease oh
Your girlfriend is screaming
Won’t take it eazy
Omalicha Jo dada
Omotola dance Jo dada
Omolola dance Jo dada
Jodada oh Jo dada
Ashawo Dey my eye
Ololufe wey go marry me go try
Shey you fit follow me go shrine
Make I know if am not the one for you One time
One for you One time
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
I’m in love with two women
I don’t know which one to choose
Precious sabi to knack oh
Amina con sabi cook
Written by: Oyedele Kolawole Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...