album cover
Weed Song
10
R&B/Soul
Weed Song was released on May 11, 2026 by GIDDIBENG__BLOCK as a part of the album Weed Song - Single
album cover
Release DateMay 11, 2026
LabelGIDDIBENG__BLOCK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Lyrics

Ganja farmers and the ganja planters
Ganja smokers and the budtender
Come from a place wey we smoke just ganja
Pass Ewe, make you no pass away
Ó dun mí gidi gan when my bro passed away
Weed give me wisdom
Let me roll it pon my rizzla
Shey na God the bless man
Weed song this a weed song
When I’m feeling sad
I got my weed my on (Weed on)
Weed song this a weed song
When I’m feeling sad
I got my weed my on (Weed on)
You wey no like Igbo
Omo no go come my zone
And if you call my phone
Brother I’m on DND
Sister I’m on DND
Burning my trees everyday
Nothing you fit tell me yeah
Shey them been no send me yeah
Cana gbemi trabaye
I like you my baby kposanle
Cana gbemi trabaye
See I like you my baby kposanle
This days, Nobody co-sign you
But Oluwa ti de, everything na timing
Someone call me the president
Make I tell ham say, may dem legalize it
I’m from the ghetto, I no fit forget o
Omo Na why I Dey try invest o
Burning my J,s o make it ease my stress o
Make I smoke one puff o
Ah ah One puff o
Two two 2 puff o
Three three 3 puff o
Jah e no go bad if I own a lambo (lambo waa)
smoke one puff take the sorrows
(Sorrows Out)
Two puff for the fake friends
Three puff for the Losses
Weed song this a weed song
When I’m feeling sad
I got my weed my on (Weed on)
Weed song this a weed song
When I’m feeling sad
I got my weed my on (Weed on)
You wey no like Igbo
Omo no go come my zone
And if you call my phone
Brother I’m on DND
Sister I’m on DND
Burning my trees everyday
Nothing you fit tell me yeah
Shey them been no send me yeah
Cana gbemi trabaye
I like you my baby kposanle
Cana gbemi trabaye
See I like you my baby kposanle
My mother when you feeling low, smoke!!!
My sister when you feeling low, smoke!!!
My brother when you feeling low, smoke!!!
My father when you feeling low, smoke!!!
Ummh ogbeni smoke ooo!!
Ogbeni puff ooo!!
some J
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...