album cover
Drowning (Save Me)
6
Afro-Beat
Drowning (Save Me) was released on May 8, 2026 by FusionCity Records as a part of the album Drowning (Save Me) - Single
album cover
Release DateMay 8, 2026
LabelFusionCity Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Johnson Miles
Johnson Miles
4-String Guitar
Dhoyin Nova
Dhoyin Nova
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ezeka Chibuzor Johnson
Ezeka Chibuzor Johnson
Songwriter
Adesoye Michael Adedoyin
Adesoye Michael Adedoyin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Johnson Miles
Johnson Miles
Producer

Lyrics

It'z Jmiles Baby
All you know is how to banter and tell me that I'm not enough, Johnson
I'm tired of this relationship
I can't go on again, I'll find someone better
Girl, you tell me say you go dey for me
For life, till infinity (Hmm)
Say no man fit to come for you
Say na only me wey you want, ajeh
You see for this season?
I still dey reason?
Wetin make you, girl, con dey tease me?
I tell all my people say I want you
Cause our love don dey gum like glue
(like glue, yea...)
Girl, I no be Abel, why you dey treat me like Cain?
You know say all this love e don turn to pain
I've been loving you like I've been insane
Cause this kind love, me I can't let go
Tell me what do, girl, if I no see you?
Tell me how I go cope up if I loose you?
You know say only you be the one
I want in my life, oh no no
Right now, me I'm drowning
Holy God save me
Holy Father save my life
Cause me I no fit endure this
I give her all my love with real humanity
So tell me if I getti' hurt with real anxiety
So tell wetin I go do as I no get therapy?
'cause me I can't take all this pains alone, nah nah
All the things you dey do dey killime
For like four days now, I've been having omni feelings
Baby, kilese ti ofe fi ebi pami?
Or you don forget when we spoke 'bout having four kids?
Me I no go tire
Me I no go tire
For your matter, girl, I fit to run kilometer
Omologo dia, omologo dawa
Otisumi gan, why me I call Messiah
Me I no go tire, me I no go tire
For your matter, girl, I fit to run kilometer
Omologo dia, omologo dawa
Otisumi gan, why me I call Messiah
Oh wa' yeye
Carry matter ja yeye
If na money koya gba yeye
Even though the money no go far ye
It's all for you o
Right now, me I'm drowning
Holy God save me
Holy Father save my life
Cause me I no fit endure this
I give her all my love with real humanity
So tell me if I getti' hurt with real anxiety
So tell wetin I go do as I no get therapy?
'cause me I can't take all this pains alone, nah nah
Girl, you tell me say you go dey for me
For life, till infinity
Say no man fit to come for you
Say na only me wey you want, ajeh
You see for this season?
I still dey reason?
Wetin make you, girl, con dey tease me?
I tell all my people say I want you
Cause our love don dey gum like glue... hum
Written by: Adesoye Michael Adedoyin, Ezeka Chibuzor Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...