album cover
My Prayer
1
Reggae
My Prayer was released on September 19, 2025 by Tovanni as a part of the album My Prayer - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelTovanni
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Noendo
Noendo
Vocals
Tovanni
Tovanni
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudike Emmanuel Amadi
Chukwudike Emmanuel Amadi
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Noendo
Noendo
Producer

Lyrics

Iyo koko ko oh - Uh uh uh uuh
So many things, so many things
Oh why?
I don come back again o,
And this time I ma make it clear
I don change my name o (To Tovanni)
All of my fans dem go feel am for dem radio!
No time to waste o again (I'm sorry for the wait!)
I no fit fall, I believe my weight
I dey try my best o you know
But frenemies! Dem are trying make I give up
Wetin be this o oh oh
Oh boy, many things! wanna spoil my ginger
Chinekemeeh e yeah e yeah
I will never give up the boy must blow...
I must blow o
I believe Say na Jah! Go answer my prayer eh!.
The most high
One day my alarm! E go strike like a thunder eh!.
Oh oh wa oh why?!
Tovanni Tape wa lie!
Dem go feel am for dem radio o!.
Oh high, oh high, oh high, most high
Go say sorry to my enemies, do you know why?
I back now never going down
Dem go dey listen my tape for dem radio o
Because I don come I go make things right
I don come back again o my fans,
This time I'm gonna take you far
No time to wait o again
So I apologize for keeping you'll waiting
Talk about the money but you know I (You know I)
I wanna sing for my fans dey wait
Wetin man na high
Wetin man na high
Aii! (Aii!).
I believe Say na Jah! Go answer my prayer eh!.
The most high
One day my alarm! E go strike like a thunder eh!.
Oh oh wa oh why?!
Tovanni Tape walai!
Dem go feel am for dem radio o!.
Oh high, oh high, oh high, most high.
Written by: Chukwudike Emmanuel Amadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...