album cover
Boast
5
Christian & Gospel
Boast was released on May 22, 2026 by Tissann as a part of the album Boast - Single
album cover
Release DateMay 22, 2026
LabelTissann
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM125

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tissann
Tissann
Vocals
Jvson
Jvson
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tissann
Tissann
Songwriter
Emmanuel M Jonah
Emmanuel M Jonah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SPICYLABS
SPICYLABS
Producer
EMV Productions
EMV Productions
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Dynamik Edit Studio
Dynamik Edit Studio
Cover Art

Lyrics

I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
Dem say life na wahala oh
But I dey walka like I sabi road
My faith no be child\'s play
I carry cross and I no fit stray
Devil dey try but e no fit show
Light dey shine make the darkness go
I no dey shake
I no dey fear
Lion of Judah Him dey here
I go boast oh
Na him be my boast
Through the fire through the storm
Na him be my host
Confidence no dey for my chest oh
Na Christ be my rest oh na
Ah Ah Ah Ah
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
They say Life get problem yes
But na God wey dey for me bless
Dey my dey man I no dey stress
Like who get loan but with no interest
I go boast
I go boast
Oliver Kahn when I dey my post
God with me that\'s the Holy Ghost
Thats why I’m bold man I do the most
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
Give me that fire give me that flame
Gimme that courage when call his name
Give me that truth he gon make a way
Make I put my trust in God all day
I go boast
I go boast
Oliver Kahn when I dey my post
God with me that\'s the Holy Ghost
Thats why I’m bold man I do the most
I go boast oh
Na him be my boast
Through the fire through the storm
Na him be my host
Confidence no dey for my chest oh
Na Christ be my rest oh na
Ah Ah Ah Ah
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
I go boast oh
Written by: Emmanuel M Jonah, Tisan Timothy Badung
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...