album cover
Superstar
2
Devotional & Spiritual
Superstar was released on February 16, 2021 by FELAMAN as a part of the album ORIJO
album cover
AlbumORIJO
Release DateFebruary 16, 2021
LabelFELAMAN
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Felaman
Felaman
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Otunuga Omotayo Segun
Otunuga Omotayo Segun
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bellsound
Bellsound
Producer

Lyrics

Intro
Oh oh oh Iyeh ! Felaman dey here so..
Pre Hook
Say oun t’oju tiri enu k’ole so
Wetin man don see mouth no fit talk
See where I dey glory be to God
Bad belle people dem dey wish make I fall yeah
Chorus
But Imma superstar Imma superstar Imma superstar yeh eh eh Imma superstar
Verse
Double hustle no dey play yeah yeah
And believe hustle go pay yeah yeah
Anything wey u dey do I say my brother no dey relent eh eh
As you dey hustle dey pray yeah yeah
I say your time e go reach one day
And to be great no be say na one dey believe no be lie
Hook
You got to believe in yourself, you got to believe in yourself,
You got to believe in yourself anything wey you do make you tighten your belt,
You got to give it your best and never to settle for less
Anything wey you dey do find your way to the top make you be number one
Chorus
Cos you’re a superstar yeh,
You’re a superstar yeh ehh, you’re a superstar yeh ehh , you’re a superstar yeh ehh
Verse
You have to live your life in peace and harmony iyeh
Cause time no dey dey and everybody get him own time delay iyeh ,
You got the energy and no dey give up
And trust in God say you no go fall eh iyeh
Life get meaning just be real and be free Oh yeah eh iyeh
Hook
You got to believe in yourself, you got to believe in yourself,
You got to believe in yourself anything wey you do make you tighten your belt,
You got to give it your best and never to settle for less
Anything wey you dey do find your way to the top make you be number one
Chorus
Cos you’re a superstar yeh,
You’re a superstar yeh yeh,
You’re a superstar yeh ehh ,
You’re a superstar yeh ehh
Verse
Ile aiye ile asan ni o and man no want make you tall,
Dem go envy your turn wa so fun e pe otitan,
Dem go do anything to pull you down you just dey move go on so’un
No dey mind their talk time go tell it all
Chorus
Cos you’re a superstar eh I
Am a superstar yeh eh eh ,
You’re a superstar yeh eh,
You’re a superstar yeh ehh super duper yeh eh
My mama na superstar everyone na superstar iyeh iyeh
Outro
Felaman dey here so
Written by: Otunuga Omotayo Segun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...