album cover
PARA!
2
Afro-Beat
PARA! was released on January 22, 2026 by Esé Record Limited as a part of the album PARA! - Single
album cover
Release DateJanuary 22, 2026
LabelEsé Record Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boii Baron
Boii Baron
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwasegun Ajibade
Oluwasegun Ajibade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Slamzy Beat
Slamzy Beat
Executive Producer

Lyrics

It's Ti Tunes on the track
Para de body, body
Ahn ohh ohh ah ah ahh
Para de body
I dey sing dema ju badi
Omo yin ma ni
If dem try dema fall ni
Para de body
Fun mi lo mi make I soak garri
No one's perfect gee
Calm down it is what it is
Make them no catch me (okayyyy)
Why I do it je je je je
Ki Olohun so mi
Oh oh oh
Biko saati
I no know where I foh dey
No evil follow me
Ah ah ah ah
Many many G's
The one wey sef call me bloody
All of them jonze me
Oh oh oh
This life is risky
So I say me I no go fear
I'm gonna risk it
Ah ah ah ah
Para de body
É jor
Aunty se ari kan gbenu si
Se le gbe body
Okay
If you see money
Ah ah ah
What JAH say will be will be
Tell me not to rush the thing
Oh yea I was sick of it
Go hard or you go hardly
Omo ope mi ma gbera nsin
Ah ah ah
Make them no catch me
Ah ah ah
Why I do it je je je je
Ki olohun so mi
Oh oh oh
Biko saati
I no know where I foh dey
No evil follow me
Ah ah ah ah
Many many G's
The one wey sef call me bloody
All of them jonze me
Mmm Mmm Mmm
This life is risky
So I say me I no go fear
I'm gonna risk it
Mmm
Para
Para
Para
Para
Para de body
Ya
Para
Para
Yeah
Para
Para
Para
Para
Para
Para de body
Para
Para
Make them no catch me o
Make them no catch me o
Make them no catch me o
Mmm
Biko saati o
Biko saati o
No evil follow me o
Ah ah ah
Ah ah ah
Mmm
Ah ah ah
Mmm
Ah ah ah
Esé
Written by: Oluwasegun Ajibade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...