album cover
No Play
64
Afro-Pop
No Play was released on May 8, 2026 by Sico as a part of the album No Play X the Bag - Single
album cover
Release DateMay 8, 2026
LabelSico
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sico
Sico
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Ikpeamaeze Chisom
Samuel Ikpeamaeze Chisom
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JR Seazn
JR Seazn
Producer

Lyrics

Uh eh yeah yeah
Uh eh yeah yeah
Uh eh yeah yeah
See me for the highway
Looku looku plenty
Fine like obele man dey
And I sabi to the fellow dem chick
Who dem be o
Who dem be
See bunda
My money wan kiss o
Loke loke Enter practice
Arrangee with my cannabis
Like 2 seconds I catch one fish
Whine who? Plaster markavelli
Sound am Make them no dey near me
Fast lane, I've been moving crazy
Shege want begin to play
Pump am action
Now them don dey fear me
Up way you cannot delay me
Fast lane I've been moving crazy
Shege want begin to play
Shebi you dey feel me lowkey
Like wini winiwi baby
Mama say ego the remedy
Obiageri for the whine person o
She say she go be my medic o
She say Sico be your person o
I no ready for addicted thing o
Totori anytime you romance me o
Pass me I go humble
If you give me I go take o
Ever wondered why they call me psycho?
E dey be like say me I dey wacko
Wacko yeah yeah
Whine who? Plaster markavelli
Sound am Make them no dey near me
Fast lane, I've been moving crazy
Shege want begin to play
Pump am action
Now them don dey fear me
Up way you cannot delay me
Fast lane I've been moving crazy
Shege want begin to play
See me for the highway
Looku looku plenty
Fine like obele man dey
And I sabi to the fellow dem chick
Who dem be o
Who dem be
See bunda
My money wan kiss o
Loke loke Enter practice
Arrangee with my cannabis
Like 2 seconds I catch on fish
Written by: Samuel Ikpeamaeze Chisom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...