album cover
Voices
215
Music
Voices was released on May 1, 2026 by Bad G Entertainment / FPR Ltd as a part of the album IMAAN
album cover
AlbumIMAAN
Release DateMay 1, 2026
LabelBad G Entertainment / FPR Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM83

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oluwacoded
Oluwacoded
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akande Basit Olamilekan
Akande Basit Olamilekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wiss
Wiss
Producer

Lyrics

Say dem call me boy c
Wiss the wizard
All these voices in my head ooo
Them no want make I rest oo
What am fighting in my head oo
You no go fit know you no go fit know
All these voices in my head ooo
Them no want make I rest oo
What am battling in my head oo
You no go fit know you no go fit know
Ye
Thank God say hope na free cause wetin I for get now?
All the memories we had how I wan forget am
And I be working hoping things will get better
Addicted to these ecstasy it makes me feel better
Ye
Some of these voices in my head
Telling me abeg
Telling me to ride on
Tell me not to give up
Tell me not to give up o
And some of this voices in my head
Telling me to give up
Telling me to lock up
Tell me not to ride on ooo
Tell me not to ride on oo
All these voices in my head ooo
Them no want make I rest oo
What am fighting in my head oo
You no go fit know you no go fit know
All these voices in my head ooo
Them no want make I rest oo
What am fighting in my head oo
You no go fit know you no go fit know
Won’t lie some times I’ll cry
Cause e be like me I no dey try
But God knows I dey try
Heaven knows I dey try
Wetin my eye don see these past few months pass wetin Wizzy eye see for ojuelegba
For ojuelegba
Gbami eleda
Gbami eleda
Say dem call me boy c
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...