album cover
Better
Pop
Better was released on November 10, 2025 by Doki Music as a part of the album Better - Single
album cover
Release DateNovember 10, 2025
LabelDoki Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vito Rali
Vito Rali
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
MICHAEL OVIE IKAKA
MICHAEL OVIE IKAKA
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Deobeats
Deobeats
Producer

Lyrics

I can never go back
To the life I been dey live
Me no want something
Wey all my life
I go come dey wan think
Sky high like a rocket
Badman , I’ll never live life like a puppet
So them ah try to come from inside
Like a problem
Never let a hater kill up my vibe
Judge a book
You never read up one line
Ohh dem trynna hold me down for cage
I pray They never get the best of me
Some of dem no wan dey pass for me
Them Say my Jersey no dey shine for field
Nothing you wanna chat to me
Talks cheap where the action please
No go dey whyne me
This no be hype ting
You know say man ah Badman
Long time I’ve been
Hear me now
Written by: MICHAEL OVIE IKAKA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...