album cover
Shoki
18,011
Hip-Hop/Rap
Shoki was released on May 22, 2026 by AntagonistsMusic / Lizzy Records as a part of the album Milly - EP
album cover
Most Popular
Past 7 Days
01:05 - 01:10
Shoki was discovered most frequently at around 1 minutes and 5 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:35
00:50
01:05
01:20
01:35
01:50
02:10
00:00
02:22

Lyrics

[Verse 1]
I ain't felt like this in a long time for a while
Always on road I'm always on grind
School ain't work so I'm always online
Shawty wan fuck I ain't paying no time
Time in a long time
I ain't felt like this in a really long time
Back in the days no one gave me no dime
Now you know I'm up I'm always gon shine
[Verse 2]
Comot body no join body
Mama see me say I guide she dey gum body
Yami (Yami)
E too sure for me
We dey sip coco we no dey sip ọti
The shimama wanna pull up she dey feel the burti
Everybody wanna tap, wanna tap dem dey see the burti
Neck shine, wrist shine we dey see am
Balenciaga na me dey rock am
There can never be another like me never be another
Once I dey on the bakki I dey unbothered
Once I see the credit alert I dey burst my dance, me I no get fans I get soldiers
44 I dey on funds I dey on rabba too much
I no dey do akoba adaba too much
Designer on me I'm rocking Prada too much
Mama dey chop all the lamba
[Chorus]
Shoki, shoki, shoki
Shawty wanna chop burti, burti, burti
Mo ti mọti yo mọti, mọti, mọti
Now we don dey dance shoki, shoki, shoki, ah
Shoki, shoki, shoki
Shawty wanna chop burti, burti, burti
Mo ti mọti yo mọti, mọti, mọti
Now we don dey dance shoki, shoki, shoki, ah
[Verse 3]
What's under, what's under?
Shawty keep asking me "what's under?"
Ana ana mm, annaconda
Benzo o this one no be Honda
If e no be money matter I swear na blunder
Uber carry the mama for the Honda
Thank God say nowadays I don dey prosper
No no body been dey when I be pauper
[Chorus]
Shoki, shoki, shoki
Shawty wanna chop burti, burti, burti
Mo ti mọti yo mọti, mọti, mọti
Now we don dey dance shoki, shoki, shoki, ah
Shoki, shoki, shoki
Shawty wanna chop burti, burti, burti
Mo ti mọti yo mọti, mọti, mọti
Now we don dey dance shoki, shoki, shoki, ah
Written by: Tomisin Ogundipe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...