album cover
Satisfied [18+]
6,071
Music
Satisfied [18+] was released on May 15, 2026 by Plutomania Records as a part of the album STREET THERAPIST
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
Satisfied [18+] was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:40
01:00
01:15
01:35
01:45
02:15
00:00
02:25

Credits

PERFORMING ARTISTS
Famous PLuto
Famous PLuto
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
UZAMA OSAHON
UZAMA OSAHON
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cooq
Cooq
Producer
Heaven Sent
Heaven Sent
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Who-who-who go?
[Verse 1]
‎I be àṣẹ́wó boy you know say me I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I holler, "Oh, my God"
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, "Wetin sup?" She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along
[Chorus]
‎I no dey dey satisfied today
‎Me, I no dey dey satisfied today
‎I no dey dey satisfied today
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied today
‎Me, I no dey dey satisfied today
‎I no dey dey satisfied today
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
[Verse 2]
If I no see OS, then I go back to my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish she say "Baby, wetin be next?"
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing about me na say me I dey always dey vex
‎As I release, I realized, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
If I call them, go pull up, even if the days I no too get
[Chorus]
‎I no dey dey satisfied today
‎Me, I no dey dey satisfied today
‎I no dey dey satisfied today
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied today
‎Me, I no dey dey satisfied today
‎I no dey dey satisfied today
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
Written by: UZAMA OSAHON
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...