album cover
Violence
15
Afro-Beat
Violence was released on May 22, 2026 by Frequent Smokers Club as a part of the album MAKA SZN - EP
album cover
Release DateMay 22, 2026
LabelFrequent Smokers Club
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gad Ifeoluwa Adeyemo
Gad Ifeoluwa Adeyemo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gad Ifeoluwa Adeyemo
Gad Ifeoluwa Adeyemo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xtereo
Xtereo
Producer

Lyrics

Shomo MAKA loruko mi se
Oya, Roll me one blunt make I puff cannabis
Want violence not a preacher of peace
Living a life live many of dema wish
Me don touch many places wey dem never reach
Me Dey with Yhemo lee Ati Frizzy
Ma gbe ge si this one no be plizzy
Step on the stage and it's a murder scene
I might take ya gyal home cos she no wan free me
Ehh, But Mo mo mi o le jabo
Me I no fi domitila, won le mi but won le ba mo
E con be like I dey shako
Anywhere I enter, surely they go bow down to my stardom
Na mad thing when I come on
They think say I dey on molly, they no fathom
My kind vibe e no common
Shomo Maka loruko mi everybody know I stubborn
But Mo mo mi o le jabo

Ehh, Roll me one blunt make I puff cannabis
Want violence not a preacher of peace
Living a life live many of dema wish
Me don touch many places wey dem never reach
Me Dey with Yhemo lee Ati Frizzy
Ma gbe ge si this one no be plizzy
Step on the stage and it's a murder scene
I might take ya gyal home cos she no wan free me
Roll me one blunt make I puff cannabis

Free me, free me, free me
We big boys in the city
When they see me, no wan free me
Won ri omo bi Temi
Ka lo le mi ka shey kini
I'm outside that's normally
No be say that one na bad thing
Ko ma shele low key
I go bursti your aza, that one is certain
Chei, Me I no dey, me I no phor enemies
Whine me one time make you collect your diss
Find you come house I go do you dat thing
That's a warning if you wanna come be si mi
If I hit you one time, feel am for your body
If I do am two time, you go cry to daddy
If I hit you three time, e no get remedy
If I do am four time, that na cemetaryyyyyy
But Mo mo mi o le jabo
Me I no fi domitila, won le mi but won le ba mo
E con be like I dey shako
Anywhere I enter, surely they go bow down to my stardom
Na mad thing when I come on
They think say I dey on molly, they no fathom
My kind vibe e no common
Shomo Maka loruko mi everybody know I stubborn
But Mo mo mi o le jabo
Me I no fi domitila, won le mi but won le ba mo
E con be like I dey shako
Anywhere I enter, surely they go bow down to my stardom
Na mad thing when I come on
They think say I dey on molly, they no fathom
My kind vibe e no common
Shomo Maka loruko mi everybody know I stubborn
Roll me one blunt make I puff cannabis
Want violence not a preacher of peace
Living a life live many of dema wish
Me don touch many places wey dem never reach
Me Dey with Yhemo lee Ati Frizzy
Ma gbe ge si this one no be plizzy
Step on the stage and it's a murder scene
I might take ya gyal home cos she no wan free me
Written by: Gad Ifeoluwa Adeyemo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...