album cover

Silent Lover

Afro-Pop2026
album cover
Silent Lover was released on June 1, 2026 by Diamond Okosun as a part of the album Silent Lover - Single
ReleasedJune 1, 2026
LabelDiamond Okosun
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I remember when I saw you months ago, you didn’t say
We were friends but you hesitate
Every time I look your way
Something in your eyes dey betray
You go laugh, then look away
Like your heart get something to say
I know you loved me but you didn’t say
I loved you too… but I couldn’t say
Just because… you’re a silent lover
We dey close but far apart
Both of us dey guard our heart
Too many words we never use
Too much love we choose to lose
 
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
 
Now we dey different side of life
Different names, different nights
But sometimes when I close my eyes
Na your face I still dey find
You no call, I no try
But the silence loud inside
If na courage wey we lack
Na wetin take us far from that
Still I wonder… if you remember
If we talk, would it change a thing?
If we try, would we still believe?
Or na fear we go still choose
And let this love slip and lose
 
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
 
No be say we no love
Na say we no brave enough
Two hearts wey understand
But no fit take that stand
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
Silent lover,
You’re my silent lover
You are my love, and I wish you had to stay…
Silent lover…
If only…
Written by: Diamond Okosun

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...