album cover
GALALA
World
GALALA was released on May 15, 2026 by Phelá as a part of the album GALALA - Single
album cover
Release DateMay 15, 2026
LabelPhelá
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Phelá
Phelá
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zion Owolabi
Zion Owolabi
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Fedo_beatz
Fedo_beatz
Producer

Lyrics

Bi mo se sare
Ma je kin kose
Bi mo se tiraka
Baba so mi ma je kin lale
Many enemies dey my side
Em dey wait make I fail won ma pe nbe
As long I dey tiraka
E no get as e be mo ma debe
Everyday I dey find dollar
Bi Otedola I dey find the raba
Forget about Bisola
I just wan make em jo make em dance galala
Make Fedo just dey knack the tungba
Everybody ma jo pa
I get one wey go make em to dance
Everybody ma jo pa
If em no chop my tune
I go with another
If you try tell em true
Dem go stand in denial
But I stand at ease
I dey watch em all the drama
Make we come soji
I just want make em dance galala
Mi o ni je ke sun
Ti a ba de e ma fo fèresé
Ama le won le ra, pour yerepa
Me I no come to play
I dey find dough like Dangote
They wanna take what’s mine
But I go tell em not today
Tan ba lo wa ama run won
Everyday I dey find dollar
Bi Otedola I dey find the raba
For about Bisola
I just wan make em jo make em dance galala
Make Fedo just dey knack the tungba
Everybody ma jo pa
I get one wey go make em to dance
Everybody ma jo pa
If em no chop my tune
I go with another
If you try tell em true
Em try go stand in denial
But I stand at ease
I dey watch em all the drama
Make we come soji
I just want make em dance galala
Written by: Zion Owolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...