album cover
Spotlight (feat. Dada)
Afro-Pop
Spotlight (feat. Dada) was released on May 15, 2026 by By Ignnova as a part of the album Spotlight (feat. Dada) - Single
album cover
Release DateMay 15, 2026
LabelBy Ignnova
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ignnova & Dada
Ignnova & Dada
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ignace Toyobokimana
Ignace Toyobokimana
Songwriter
Esperance Tuyikeze
Esperance Tuyikeze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ignnova & Dada
Ignnova & Dada
Executive Producer

Lyrics

Ignnova
Yeah
Yeah
Yeah
Yeah
You pull up when light don dey flash (Steady shine, yeah)
Smile dey wide but your vibe no match
I give you love, give you my stage
But now you wan write my own page
You wan compete? (Compete?)
Abeg, slow down
You wan dey cool, cool when you see me
But I no be mumu, no dey near me
I no dey feel you, you, you
Na you just dey chase my spotlight, ah
I bin think say your love na real (I swear)
But all the hug just dey for reel
You don dey act somehow these days
No be love, this one na fame
I see your play, I sabi the game
You wan dey cool, cool when you see me
But I no be mumu, no dey near me
I no dey feel you, you, you
Na you just dey chase my spotlight, ah
I rise from zero, we dey side by side
Now you switch up, wan twist the vibe
Talk loud but pride no dey
Fake love, I see am every day
You dey pose for my silhouette
But my soul you no go collect
Mo duro lori otito
Ìwọ ń lé owó, emi ń tẹ'lé ìfẹ'
You wan dey cool, cool when you see me (Shebi me be)
But I no be mumu, no dey near me
I no dey feel you, you, you
Na you just dey chase my spotlight, ah
Spotlight
(Be Me, You)
(Spotlight, ah)
No be me you go dim tonight
(Shey you hear me now?)
Spotlight no be yours, e dey my side
Ah ah, spotlight
Ah ah, spotlight
Written by: Esperance Tuyikeze, Ignace Toyobokimana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...